Lyrics · · WAT · 2 minutes read

Ojoro Lyrics by Mike Abdul Feat. Clement Whyte

Ojoro Lyrics by Mike Abdul Feat. Clement Whyte

Mike Abdul and Clement Whyte Lyrics

The song “Ojoro” by Mike Abdul, featuring Clement Whyte, revolves around the theme of divine justice and mercy. The lyrics emphasize that God doesn’t engage in “ojoro“—a Nigerian slang meaning cheating, unfairness, or manipulation.

Mike Abdul & Clement Whyte – Ojoro Lyrics

Dem say, dem say, the blessing wey you do
Ojoro
Dem say, dem say, salvation wey you do
Ojoro
You bless the boy give him victory
Ojoro
The girl is fine
Fresh and beautiful
Ojoro

This ojoro
This ojoro
This ojoro you do for me e good oh

Ayoyo ayoyo
Che che che
Odun momi oh
Ayoyo
As e dey sweet us oh
E no go pain us oh
Dem know us before
E don better pass before

Pekem Pekem Pekem
Alerti enter Pekem
Sugar
Sugar
Sugar
Belle dey sweeti Sugar
Honey
Honey
Honey
The melody like Honey
Oh by the way
E many be like water eh
Oh by the way
E many be like water eh

Ayoyo ayoyo
Che che che
Odun momi oh
Ayoyo
As e dey sweet us oh
E no go pain us oh
Dem know us before
E don better pass before

Dem say, dem say, the blessing wey you do
Ojoro
Dem say, dem say, salvation wey you do
Ojoro
You bless the boy, give him victory
Ojoro
The girl is fine
Fresh and beautiful
Ojoro

This ojoro
This ojoro
This ojoro you do for me e good oh

Modupe
Ese Ese Baba
Ese ese ese oh
Modupe sir
Modupe Modupe Modupe
Everybody join me say
Ese eh
Oluwaseun ewa bami gbegba ope oh
What shall I render
Ese eh
What shall I offer
Ese eh
How can I pay ay ay
Ese eh

Ayoyo ayoyo
Che che che
Odun momi oh
Ayoyo
As e dey sweet us oh
E no go pain us oh
Dem know us before
E don better pass before

This article has been read 138 times

badge-check

Writer

WhatsApp Facebook line Copy Link
Related Posts

Yaad Reh Jaati Hai Lyrics – B Praak | Kareena Kapoor

26 September 2024 - 00:05 WAT

Pepper Dem Lyrics by Niniola

26 September 2024 - 00:05 WAT

Shagara Lyrics by Iyanya Feat. Tekno

26 September 2024 - 00:04 WAT

Russian Bandana Lyrics – Dhanda Nyoliwala

26 September 2024 - 00:03 WAT

Jinni Jatt Di Lyrics – Gurlez Akhtar & Kambi Rajpuria

21 September 2024 - 10:17 WAT

The Conqueror’s Chant (Agalliao) Lyrics by JudiKay

21 September 2024 - 10:15 WAT