Lyrics · · WAT · 2 minutes read

Trabaye Lyrics by Vasa Feat. Crayon

Trabaye Lyrics by Vasa Feat. Crayon

Trabaye, featuring Crayon, is the second track on Vasa’s new EP, Book Of Vasa, check out the song’s lyrics below.

Vasa & Crayon – Trabaye Lyrics

Crayway
See I wonder how I take survive
Every night I dey reminisce
And the people wey I call my guys
Been treat me like I get disease
But as the table don turn my side
Everybody wants to come and eat
Zero help and plenty advice
I no fit talk wetin eyes don see

There′s no river wide enough
There’s no mountain high enough
Abi se oo n′igbagbo
Pe ma k’orin aye ma gbo
Agege to the world
See it’s Vasa to the world
Abi se oo n′igbagbo
Pe ma k′orin aye ma gbo

Trabaye eeeeh
Eeeeh ehhhh
Trabaye eeeeh
Moti traboski oooh
Trabaye eeeeh (baye baye)
Eeeeh ehhhh (traboski oh)
Trabaye eeeeh
Moti traboski oooh
Trabaye eeeeh
Eeeeh ehhhh
Trabaye eeeeh
Moti traboski oooh
Trabaye eeeeh (baye baye)
Eeeeh ehhhh (traboski oh)
Trabaye eeeeh
Moti traboski oooh

I no fit go back to street I say never (never jor)
I overcome every opposition
(opposi, opposi, opposition)
So many girls for my concert dey mental ah ah
Too many guys want reach my position (Crayway)
Idan buruku lemi
For my side na biliki baby
And I get ability plenty
Ah, my ability plenty oh arghh
Idan buruku lemi
For my side na biliki baby
And I get ability plenty
Ah, my ability plenty oh arghh

Trabaye eeeeh
Eeeeh ehhhh
Trabaye eeeeh
Moti traboski oooh
Trabaye eeeeh (baye baye)
Eeeeh ehhhh (traboski oh)
Trabaye eeeeh
Moti traboski oooh
Trabaye eeeeh
Eeeeh ehhhh
Trabaye eeeeh
Trabaye eeeeh
Eeeeh ehhhh
Trabaye eeeeh

This article has been read 74 times

badge-check

Writer

WhatsApp Facebook line Copy Link
Related Posts

Yaad Reh Jaati Hai Lyrics – B Praak | Kareena Kapoor

26 September 2024 - 00:05 WAT

Pepper Dem Lyrics by Niniola

26 September 2024 - 00:05 WAT

Shagara Lyrics by Iyanya Feat. Tekno

26 September 2024 - 00:04 WAT

Russian Bandana Lyrics – Dhanda Nyoliwala

26 September 2024 - 00:03 WAT

Jinni Jatt Di Lyrics – Gurlez Akhtar & Kambi Rajpuria

21 September 2024 - 10:17 WAT

The Conqueror’s Chant (Agalliao) Lyrics by JudiKay

21 September 2024 - 10:15 WAT